Analyse @idowu81409721's tweets
@idowu81409721
| 507 followers
Nah this matter we dey settle for White House since morning .. coz oga buhari no wan gree again hin talk to say he go dismiss this man but we still dey beg oga buhari ooo ... I sha go update una
#TheMatters
#TheMatters https://t.co/GdeRQ16fNB
#TheMatters
#TheMatters https://t.co/GdeRQ16fNB