Analyse @Shuaib_gumel's tweets
@Shuaib_gumel
| 4,967 followers
Oyinbo pple no dey call trouser trouser. Dey call it pants. So i say mek i try d funeh wit my guy 2. So i was gistin him loud for class 1 day
me: oboi dah babe set die oo. My guy; Wic 1 in particular ?
Me: d 1 wey wear red pants nah
Nd he was like 'kai ni fa ba dan iska bane'? https://t.co/5nHLwAphMF
me: oboi dah babe set die oo. My guy; Wic 1 in particular ?
Me: d 1 wey wear red pants nah
Nd he was like 'kai ni fa ba dan iska bane'? https://t.co/5nHLwAphMF