Analyse @iAGB4REAL's tweets
@iAGB4REAL
| 15,250 followers
@ogundamisi @NGRPresident @MBuhari Oga Presido
Abeg credit this guy account. The money wey dem pay am during elections done finish.
E be like say, im eye want to dey see road and e want start to dey talk true.
Abeg make e ge alert today, Settle am sharp sharp
#MyOpinion https://t.co/5GEEHnhoUq