Analyse @mrwaduud's tweets
@mrwaduud
| 2,439 followers
#TheMatters be sey, I finish painting, borrow trouser from my guy to take these pictures. Na after the second picture trouser tire. I dey try beg my guy since morning but na now im tell me sey na im unku trouser he sneak out sef. Na the matter we still dey on. Weytin I go do bai? https://t.co/tCJrXP3ezZ