Analyse @streetchurchh's tweets
@streetchurchh
| 196,536 followers
Wetin you think say Simon bn dey shout give the other fishermen when him boat wey no catch any fish all night come full anyhow because he allow Jesus enter? “Brethren, it choketh!!”
Allow Jesus enter your boat this week. https://t.co/K7rC2jRcMs
Allow Jesus enter your boat this week. https://t.co/K7rC2jRcMs