Analyse @mrmacaronii's tweets
@mrmacaronii
| 3,838,732 followers
The last walk wey I do, na so dem bundle me, strip me naked, brutalize and dehumanize me. I no carry gun, I no carry weapon.
As dem dey beat me, dem dey ask why I dey disturb Mr Governor.
Now dem say make I come do walk. For another round of beating??
As dem dey beat me, dem dey ask why I dey disturb Mr Governor.
Now dem say make I come do walk. For another round of beating??